Hauptmenü

BBC in Pidgin English

Begonnen von Ahriman, 16.Mai.21 um 23:44 Uhr

⏪ vorheriges - nächstes ⏩

Ahriman

Nachrichten in Pidgin muss man mal gelesen haben...
https://www.bbc.com/pidgin

ZitatUnited Nations Security Council meet on Sunday to discuss Israel-Palestinian conflict.

United Nations dey actively engage all sides to immediately ceasefire, di UN chief don tok.

UN Secretary-General Antonio Guterres also say di violence dey disappointing.

As di meeting dey hold, thousands of demonstrators gather for cities across di world to stand in solidarity wit Palestinians.

Demonstrations hold for Iraq, Qatar, US, Spain, France, Lebanon, Kashmir and London for UK.

Meanwhile Israeli Prime Minister don defend why dem detroy di Jala high-rise block on Saturday.

Benjamin Netanyahu say one Palestinian terrorist intelligence office bin dey for di building.

Media houses for Gaza bin get offices for Jala high-rise block.

He add say na legitimate target because di office bin dey plan to attack Israeli civilians at dat time.

Egypt open dia Rafah border crossing to Palestinians today.

Na to allow students from Gaza, pipo wey need medical treatment.

E go also permit oda humanitarian cases to enta dia kontri.

Dem bin dey plan to open am tomorrow but later decide to do am sharperly.

Dis na sake of increase in violence between Israeli and Palestinians.

:wacko

Ruediger

Wurde das für Dich geschrieben?
Beste Grüße

Rüdiger